album cover

SONIA

24Hip-Hop/Rap2024
album cover
SONIA adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Davy Sureboy tarafından 7 Kasım 2024 tarihinde yayınlandıSONIA - Single
Yayın Tarihi7 Kasım 2024
FirmaDavy Sureboy
BPM96
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Soso come and take my pain away
Your love carry me farawayyyyy
Mi o ma le mo ona ile
Otigbe mi trabaye
So so come and take my pain away
Like omah lay
I don dey fall in love e don tey
Come Lagos make we pop champagne
Ogologo owami wa mo de mu fun
Ogologo Ogologo
Joy joy joy
Omalicha I love you no be lie
Joy joy joy
Sonia my baby u dey give me
Joy joy joy
I go be your davido be my Chioma
Joy joy joy
Only you dey my mind everyday
Joy joy joy
My African baby ohhhh
Joy joy joy
You dey drive me crazy
Every night and day I dey think of you
Days and night I dey Colo
Early momo,Early momo
Nah u wey dey call my phone
Aall along without you
Make my heart stress
Girl you give me ginger
Ginger!!!
Girl you give me fire
Fire!!!
My sonia baby o
Be my shodii o
I'll never let you go o
Stay with me my love
Joy joy joy!!!
Omalicha I love you no be lie
Joy joy joy
Sonia my baby u dey give me
Joy joy joy
I go be your davido be my Chioma
Joy joy joy
Only you de my mind everyday
Joy joy joy
My African baby ohhhh
Joy joy joy
You dey drive me crazy
Written by: Davy Sureboy

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...