album cover
Big wire
album cover
Big wire adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Advert Gang tarafından 1 Aralık 2024 tarihinde yayınlandıBig wire - Single
Yayın Tarihi1 Aralık 2024
FirmaAdvert Gang
DilEnglish
BPM113
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Verse 1]
Excess
That's all I pray for as the money come
Credit, make e dey enter before the morning sun
Me I wan live my life the way I really want
Back then I no sleep for night, still yet nothing drop
[PreChorus]
But man a steady blazing fire like a smoking gun
My time na my time I know, mo le gbọpẹ mọjumọ
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
Make my money just dey enter, wire, spending
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
K'owo mi ṣa ti wọle
Ka ṣa ma gbadun lọ
[Chorus]
Fire, fire
I go steady dey fire, fire
I no fit to tire, tire
I go give it all it require, quire
[Bridge]
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
Make my money just dey enter, wire, spending
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
K'owo mi ṣa ti wọle
Ka ṣa ma gbadun lọ
[Verse 2]
Ọmọ you go gbadun
I go do pass your ex if you be my lover
Me I go finesse you, I go finance you, put you in my Rover
Every night, for you, me I stay up
Last last, ọmọ na break up
Last last, dem say na breakfast
No cap, ọmọ, me I stay sharp
[PreChorus]
But man a steady blazing fire like a smoking gun
My time na my time I know, mo le gbọpẹ mọjumọ
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
Make my money just dey enter, wire, spending
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
K'owo mi ṣa ti wọle
Ka ṣa ma gbadun lọ
[Chorus]
Fire, fire
I go steady dey fire, fire
If una no fit to tire, tire
I go give it all it require, quire
[Outro]
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
Make my money just dey enter, wire, spending
My mistakes make me who I am, everyday I'm learning
K'owo mi ṣa ti wọle
Ka ṣa ma gbadun lọ
Written by: Stephen oghenetega Ifedayo

Loading...