album cover
23FOUR
6
Afro-Beat
23FOUR adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak aRENYE tarafından 17 Ocak 2025 tarihinde yayınlandı23FOUR, Maverick! - Single
album cover
Çıkış Tarihi17 Ocak 2025
FirmaaRENYE
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM111

Krediler

PERFORMING ARTISTS
aRENYE
aRENYE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
aRENYE
aRENYE
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
eman00001
eman00001
Producer
Nulo
Nulo
Mastering Engineer

Şarkı sözleri

On top the matter
Wey we dey solve
Contribution
No carry come
Sentimental
Ani ko le so
Competition
Boku
For Lagos
Loose to the rhythm
And
Let nobody
Brother
Bother
Your soul
Arise o compatriots
Nigerians
Call obey
To rep
For diaspora
Where bills
Wan
Make man
Gbess
If rabba
Dey
Or if
Rabba no dey
Shey na today
We go come
Back again
If maga pay
Or if maga
No pay
No problem
We go
Party all night
Long
Omo b
Wambi
Let’s
Talk
Shey you get
The formation
Everything
Na conene-
No be
Wetin
Ayra talk
Delay
No be
Denial
Denial
Na delay
Today
Na today
Mhm my
Baby
Show light
If rabba
Dey
Or if
Rabba no dey
Shey na today
We go come
Back again
If maga pay
Or if maga
No pay
No problem
We go
Party all night
Long
Written by: Tosan Arenyeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...