album cover
Confess
16
Hip-Hop/Rap
Confess adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Pitchclerk tarafından 18 Ekim 2024 tarihinde yayınlandıExperi(Mentalz)
album cover
Çıkış Tarihi18 Ekim 2024
FirmaPitchclerk
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM190

Krediler

PERFORMING ARTISTS
SADBOiZ MOVEMENT
SADBOiZ MOVEMENT
Performer
Wizzytr3way
Wizzytr3way
Performer
osarodion teddy nehigie igie
osarodion teddy nehigie igie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nehigie
Nehigie
Songwriter
wizzy Osayi
wizzy Osayi
Songwriter

Şarkı sözleri

Shawty na your baka make a man confess
I swear na your mater me I carry for my head
The feeling in my heart me can’t regret
Any baga come around we go fight till death
Shawty na your baka make a man confess
I swear na your mater me I carry for my head
The feeling in my heart me can’t regret
Any baga come around we go fight till death
Give me kiss o
And the hug o
Back it up
With your fire dance
Pon the floor
Whine am well o
All the boys dem ah want to touch ehhh
Ehh mamacita
Say na you Dey burst my speaker
Pour some liquor
Say make my body shiver
Abeg abeg na you go cure my fever
I say your body pretty cool
And your fine too
After this place
We are heading to the round 2
Inna my room
Me ah make you touch your ankle
Me not your relative
Me I’m not your uncle
Me afi make it rush rush
In your G spot
Me ah killer
Me ah the pussy murderer
Shawty na your baka make a man confess
I swear na your mater me I carry for my head
The feeling in my heart me can’t regret
Any baga come around we go fight till death
Make a man confess
Make a man confess
Na your mata me I carry for my head
This your ikebe fit to make man craze
Me I go call Ekelebe for your case
I no fit talk waytin I see for your waist
Anybody make try I go put them for their place
Come to my place,
 Cause your body bad
Hit it from the back
Like tatata
She calling me daddy
I’m not your father
Hop on tha top
Come ride me like okada
Give me kiss o
And the hug o
Back it up
With your fire dance
Pon the floor
Whine am well o
All the boys dem ah want to touch ehhh
Written by: DESTINY EGHOBAMIEN, Osarodion TEDDY Nehigie-igie II, wizzy Osayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...