album cover
Playlist
27
Afro-Beat
Playlist adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Buzz Nation Records tarafından 24 Ocak 2025 tarihinde yayınlandıPlaylist - Single
album cover
Çıkış Tarihi24 Ocak 2025
FirmaBuzz Nation Records
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM96

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Seyi Adeyeye
Seyi Adeyeye
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Seyi Adeyeye
Seyi Adeyeye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mykah
Mykah
Producer
Aramide Babalola
Aramide Babalola
Producer

Şarkı sözleri

Wetin you dey use, shey na ITunes
Abi na Spotify! Make I connect to your wifi
Maybe some day you go be my wife
Try make stop dem attitudes
One reason wey dem dey single
Abi na lie wey I lie! Make I stream you day and night!
Make I connect to your hotspot! Charger to your charging spot! Feelings fast like Air drop! Serve dem food make I chop!
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Girl share me your playlist
In my Mercedes
Vibing with some canabis
Make I drop car seats
While you sit my face
Riding like you dey race
Baby sare! Sare! Sare!
If I ever you told was hungry!
It's you! Eat you!
Butterflies Dey run my tummy!
Beautiful beautiful
Thinking of the things I wanna do to you
Too explicit to be on YouTube!
Making babies we no tie tubes!
Just be mine, we adding titles!
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Girl share me your playlist
In my Mercedes
Vibing with some canabis
Make I drop car seats
While you sit my face
Riding like you dey race
Baby sare! Sare!
Sare safe! Sare Sare!
Your mine
Your mine
Baby your mine
Written by: Seyi Adeyeye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...