album cover
Red
177
Afro-Pop
Red adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Curatorboyy Africa tarafından 27 Şubat 2025 tarihinde yayınlandıBad Decision - EP
album cover
Çıkış Tarihi27 Şubat 2025
FirmaCuratorboyy Africa
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM95

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Seth Leo
Seth Leo
Lead Vocals, Vocals
Aurha
Aurha
Lead Vocals, Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Nwadike Seth Arinzechukwu
Nwadike Seth Arinzechukwu
Lyrics
Chioke Adaora
Chioke Adaora
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaedon
Jaedon
Producer
Nocktheproducer
Nocktheproducer
Mastering Engineer, Mixing Engineer

Şarkı sözleri

E don cast
E Don red (Olulu lulu)
Wetin my eyes don see
Wetin my ears don hear
For this loud
E don red (Olulu Lulu)
Wetin Mama don talk
If I talk me i no fit chop.
Meh i no fit love again
Shebi na to love again
If I love again dem go say na taboo
All dis kind people dem go say na yahoo
This na my bad decisions
I don talk
I don give you the reasons
If you want to go
Make you come dey go
If you want to go
Make you come dey go
I don Dey go go
from sokoto to Jos
All because of you Odo
All because of you Odo
Uncle see-see Thomas
No minus Your loss
And you know say me don comot.
 
Meh i no fit love again
Shebi na to love again
If I love again dem go say na taboo
All dis kind people dem go say na yahoo
E be like say I don thief your heart
But you stole my heart first
Pastor come make you pray for me
Girl I’m still feeling this stress
Demon dey possess body
Shebi I’m feeling this strong thing
And I don do you wrong thing
This na my bad decisions
I don talk
I don give you the reasons
If you want to go
Make you come dey go
If you want to go
Make you come dey go
E don cast
E Don red (Olulu lulu)
Wetin my eyes don see
Wetin my ears don hear
Written by: Chioke Adaora, Nwadike Seth Arinzechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...