album cover
Things
Afro-Beat
Things adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak 8576400 Records DK tarafından 17 Şubat 2025 tarihinde yayınlandıThings - Single
album cover
Çıkış Tarihi17 Şubat 2025
Firma8576400 Records DK
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM111

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Ayomide
Ayomide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide
Ayomide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hemykul
Hemykul
Producer

Şarkı sözleri

So many things wey my eyes don see
Gone are the days wey I got nothing
Who I wan tell, moya run to Jah (Moya run to Jah)
Cuz he is the only surest plug on world
Omo my eyes don see my things on God
Who I wan tell if e no be Jah
(If e no be Jah)
This life come hard everyday
Person wey sabi no sabi again
Sheybi nah soap dem dey use guide
Omo mi o fo but I stand on God
Me I stand on God
Cuz I know say my grace nah 5G lite
So many haters on my side
Me I no check them anymore
Cuz I put them all on mute ahaha mute
Ojo ni mi mi o be ni kin sota
Eni binu mi ko rin irin ede
E no mean say I dey cause
But I just dey talk my mind
But I just dey talk my mind
So many things wey my eyes don see
Who I wan tell if no be Jah
Only baba God wey fit help
Human go check and dem go leave oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Ye ye ye ye ye ye
Written by: Adefisayo Ayomide Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...