album cover
BAD
22
Afro-Beat
BAD adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Tupside Ent. tarafından 28 Şubat 2025 tarihinde yayınlandıBAD - Single
album cover
Çıkış Tarihi28 Şubat 2025
FirmaTupside Ent.
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM117

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Mekka Mekka
Yea Yea Yea
(when you hear the DJ play
Fine gyel make you whine up your ikebe
Disengage from dulling
This one is a big banger yea it's me again)
Ever blazing
My head dey hot
So high off life
Imma disrespect the law
Clear road clear road oga
Na men dey come
Adrenaline dey rush
Money sex and drugs
(money)
The good die young
Thank God say I BAD
(thank God)
Thank God say I BAD
(thank God)
I no dey play with their fada
The good die young
Omo thank God say I BAD
(me too bad)
Thank God say me I BAD o
I no dey play with dya fada
(chop dya fada)
I'm the very best
Fuck your sentiments
Killing dem and I dey leave no prisoners, the finesse dikwa merciless
I dey in my element
On God this world never ready yet
(dem never ready)
Too hot, the boy too hot you go think say na hell be my residence
Joy starts with a J
(joy joy joy)
One time roll another Joint
(a bigger one)
I no go ever change
(fuck it)
Biko what's the point
The good die young
Thank God say I BAD
(thank God)
Thank God say I BAD
(thank God)
I no dey play with their fada
The good die young
Omo thank God say I BAD
(me too bad)
Thank God say me I BAD o
I no dey play with dya fada
Savage that is the mode
(fuck your sentiments)
Dem know say me BAD deep down to the bone
Ever blazing
(fayyaya)
My head dey hot
(I swear to God)
So high off life
(so high)
Imma disrespect the law
(fuck em all)
Clear road clear road oga
(clear road)
Na men dey come
(like ten of us)
Adrenaline dey rush
(it's a madness)
Money sex and drugs
(money)
The good die young
Thank God say I BAD
(thank God)
Thank God say I BAD
(thank God)
I no dey play with their fada
The good die young
Omo thank God say I BAD
(me too bad)
Thank God say me I BAD o
I no dey play with dya fada
It's Hcien the awesome gee
Written by: Chukwuemeka Cyprain Njoku, Henry Chinagorom Nwaokoro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...