album cover
Break It
album cover
Break It adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Blakk Arm Entertainment tarafından 13 Mart 2025 tarihinde yayınlandıBreak It - Single
13 Mart 2025
FirmaBlakk Arm Entertainment
DilEnglish
BPM107
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Verse 1]
So many baddie baddie baddie girls dey over me
Like 1, 2, 3, we dey get am easy normally
Everything I say dem do it
Dema mad over me
If you're a bad girl, break it, make I see your energy
[Chorus]
Ayisha, go down (Break it)
Kilisha, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Abena, go down (Break it)
Sexy girl'em, go down (Break it)
Maria, go down (Break it)
Monica, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
[Verse 2]
Inna my heart and inna my soul
Inna my jeans rise my odogo
Bad boy yaro omologo
Girl you affi keep that inna your mind o
Ɔde ma me daa
Suck my blood like a cannibal
Them wan kill me, issa funeral
Mmaa 14 wey dey do me nice
Everything I say dem do it
Dema mad over me
If you're a bad girl, break it, make I see your energy
[Chorus]
Ayisha, go down (Break it)
Kilisha, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Abena, go down (Break it)
Sexy girl'em, go down (Break it)
Maria, go down (Break it)
Monica, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
[Verse 3]
Me pɛ no saa
Whine for me, do it for me now
Fine girl, you original o
African girl, you too bad
Ɔde ma me daa
Suck my blood like a cannibal
Them wan kill me, issa funeral
Mmaa 14 wey dey do me nice o
[Chorus]
Ayisha, go down (Break it)
Kilisha, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Abena, go down (Break it)
Sexy girl'em, go down (Break it)
Maria, go down (Break it)
Monica, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Written by: Kelvin Brown
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...