album cover
Harder
album cover
Harder adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Encore Recordings tarafından 9 Aralık 2022 tarihinde yayınlandıSAME BEAT DIFFERENT VIBE - EP
Released9 Aralık 2022
FirmaEncore Recordings
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Hmmm hmmm hmmm
Ah da da dada
Talo tan ina o
Ah omo wo lotan ina o
As you know it's your boi waziyung
Little zino lomoyen
Many don die
And some people just dey born like this
Na lowkey me I dey do my things
And I thank God for where I dey like this
Pray for long life
Everybody wan dey chop life
No be say me no wan come house
I dey rough am just to make am
Ha malo whine me o
Kosi owo lowo mi mokan fine ni o
All the girls dem dey find me o
Am sorry I gat no time ni o
Malo whine me o
Kosi owo lowo mi mokan fine ni o
All the girls dem dey find me o
Am sorry I gat no time ni o
Oh my broda no rush
Even dem dey form porsh
Steady grinding non stop
Me I no go give up
Why you no fit help those people wey no get o
You know we come from the ghetto
Ah bro shey you get o
Me no relent o
Have been thinking of tomorrow
Cause I gats to wipe my sorrow
Ha I no wan dey borrow
Many people want make I fall o
No be say we no dey hustle too
Many things am passing through
Komasi holiday
Hustle go pay everyone on para mood
Back in the days no shishi for hand
I no dey rush I dey wait for my time
No be for mouth
You know I must make mama proud
You know I must make mama proud
Back in the days for the street we dey rough am
No be everything eye dey see we dey talk out
Any show we dey go we dey rock am
Aimoye shenkin tati je
We no talk out
Oh my broda no rush
Even dem dey form porsh
Steady grinding non stop
Me I no go give up
Why you no fit help those people wey no get o
You know we come from the ghetto
Ah bro shey you get o
Me no relent o
Ah talo tan ina o
Hmmm da da dada ah
Da-da-dada-ah -ah ayy
It's segha beat pro
Written by: Adedayo Adesegha, Oniyide Waris Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...