album cover
Wavy
album cover
Wavy adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 28 Mart 2025 tarihinde yayınlandıWavy - Single
28 Mart 2025
FirmaIndependent
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Nobody to show these scars too
I get used to the pain
Me I no know when he go happen
I'm just keeping my faith
I'm a lion for my hustle
Me I cannot be tamed
Plenty money kinu mi madun
I go flex my babe
Ooh ooh a yee ooh
Owo lo shaye oo
Padi mi jaye oo
Ekan laye ooo
A yee ooh
Owo lo shaye oo
Padi mi jaye oo
Ekan laye ooo
I'm wavy
I been living that life so crazy
Dem say he go tough but I'm ready
Can't wait till my dream come to life
I'm wavy
I been living that life so crazy
Dem say he go tough but I'm ready
Can't wait till my dream come to life
I no wan be old taker
Kan ma so funmi wabi gba
So I drag up my nicker
Fasten my belt ale so di ja
If you play with my dollar
Everyday is a good day
When I light up my Jay
No worry about pains
Dem don dey for ashtray
Lifetime baller I be like Kante
Una no fit take advantage
Ooh ooh a yee ooh
Owo lo shaye oo
Padi mi jaye oo
Ekan laye ooo
A yee ooh
Owo lo shaye oo
Padi mi jaye oo
Ekan laye ooo
I'm wavy
I been living that life so crazy
Dem say he go tough but I'm ready
Can't wait till my dream come to life
I'm wavy (Wavy ooh Wavy ooh Wavy ooh)
I been living that life so crazy
Dem say he go tough but I'm ready
Can't wait till my dream come to life
Wavy ooh
Wavy ooh
Wavy oohh
Written by: Alade Adekunle Mathew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...