album cover
MAD
1.075
Music
MAD adlı parça albümünün bir parçası olarak Dvpper Digital tarafından 24 Nisan 2025 tarihinde yayınlandıDIVERGENT - Single
album cover
Çıkış Tarihi24 Nisan 2025
FirmaDvpper Digital
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM70

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
PaBrymo
PaBrymo
Vocals
Monaky
Monaky
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
PaBrymo
PaBrymo
Composer
Monaky
Monaky
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kdreams
Kdreams
Producer

Şarkı sözleri

[Chorus]
So many reasons why man no fit look back
'Cause you know say if no be Jah, you know say me I for done mad, I for done
This streets no get memory, I run my race alone
If no be weed n kpo, me I for done mad, I for done
[Verse 1]
Stick to your standards Why you trynna copy me
When you know say I dey put in effort In everything wey relate to me
Oye Olohun
Say my time done come
Dem dey call me the don gorgon
Don don don don don don gorgon
[Chorus]
So many reasons why man no fit look back
'Cause you know say if no be Jah, you know say me I for done mad, I for done
This streets no get memory, I run my race alone
If no be weed n kpo, me I for done mad, I for done
[Verse 2]
Give me wings to fly like red bull
Got my blesssed ganja nothing I can not do
I'm alone but never lonely
F.U bitch you can't control me
But we can keep on banging lowkey
No dey follow dem play
All this **** dey backward pass theirs buttock's
Seventy percent ridiculous
Small chance whey I get I roll up roll up
Rise up n shine
I'm alone but never lonely
F.U bitch you can't control me
But we can keep on banging lowkey
[Verse 3]
Eyyy
Wang and celine
I no care if you no like me
I just wan get this money
I no join illuminati
Yeeeee
Mash up the party
All my chicks dey foreign
I just wan get this money
I nor care if you no like me
[Chorus]
So many reasons why man no fit look back
'Cause you know say if no be Jah, you know say me I for done mad, I for done
This streets no get memory, I run my race alone
If no be weed n kpo, me I for done mad, I for done
[Chorus]
So many reasons why man no fit look back
'Cause you know say if no be Jah, you know say me I for done mad, I for done
This streets no get memory, I run my race alone
If no be weed n kpo, me I for done mad, I for done
Written by: Monaky, PaBrymo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...