album cover
OGOGORO
2.195
Music
OGOGORO adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Vegas RecordsUniversalAdage tarafından 20 Mayıs 2025 tarihinde yayınlandıOGOGORO - Single
album cover
Çıkış Tarihi20 Mayıs 2025
FirmaVegas RecordsUniversalAdage
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

OGOGORO
All my life I've never seen
A pretty being
Your my Queen
All I need
Bear my Kids yeah yeah
You bring me my fantasy
Can't you see
My love is real
Calm down
My love e nor be politics eh
E nor be politics oh oh oh
Ronke I really Care
Other girls dem busy body
But I nor send them
When it comes to spend my money
Na you come first
Cus when I nor get any penny
Na you Dey here
They nor fit Understand wetin I Dey feel o
Gyalololo
They nor fit Understand wetin I Dey feel o
Gyalololo
Olololo
Gyal na your love Dey high me
Ogogoro
See me I don Dey act like
I don Kolo
If not be you Dey by me
I go miss road, I go miss road oh oh
Oya babe wait
Nor need to go babalawo house o
Normally this Love e be like Jazz O
Oya babe wait
Everytime you come around my house o
You Dey make my BP Just Dey rise Oo
No need to doubt our time
Na our time
Na make our two connect at one instance
Any man come say we go dig am
Say na your loving be my solution solution
They nor fit Understand wetin I Dey feel o
Gyalololo
They nor fit Understand wetin I Dey feel o
Gyalololo
Olololo
Gyal na your love Dey high me
Ogogoro
See me I don Dey act like
I don Kolo
If not be you Dey by me
I go miss road, I go miss road oh oh
I go miss road my baby
My baby boo, my baby
Written by: Kitayokotete
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...