Müzik Videosu
Müzik Videosu
Krediler
PERFORMING ARTISTS
Zala
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Derant Ubeujum Suh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Diri 45
Co-Producer
Şarkı sözleri
Mood swings for my face
The boy don di craze
If na cuz of this ya love
I b don burn this my face
Ndolo no Dey my case
Adi only di chase
Till I make adi talk am
Ago work am
Ago do am cuz the time is now yeah
Cuz the time is now damn
Till I make adi talk am
Ago work am
Ago do am cuz the time is now yeah
Cuz the time is now damn
Small nga enter my life
Only for make am make I chain
I really wish the way wey
Everyday I wrap my brain
But e make am I go shidon
Cry for under rain, like how?
I get for love some man pass myself
And how u get to take the thing
Wey you sef sef you no deserve
Adon di try for play
For inside field but
You sep you really know say
You put me na for reserve
I nobi chef but all day na me di cook
Small nga Dey he for street
Wey I Dey do inside lonng
I nogo lie you say ya head just
Dey like book
Cuz the way way u di make
Am everyday my eye di turn
But now so, ya own dosier
Be na pong and everyday u still call my number say make adi momo
I member time dem way u be
Di nang with me you be di land
Me l bill them even one for omo
I nogo lie u say small mami u be
Na le faux abeg dosh
Cuz u sef u know say I be crofo
Now na way wey all we get to take that doh and you sep know say
Na the time this don reach for
Comot nkoh yeah!
The time is now! Wey all man
Get for bow
Adi tell you say it's now
Written by: Derant Ubeujum Suh