album cover
Prado
9
Afro-Beat
Prado adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak IGNITE MUSIC INTERNATIONAL tarafından 11 Temmuz 2025 tarihinde yayınlandıNo Red Flags
album cover
Çıkış Tarihi11 Temmuz 2025
FirmaIGNITE MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM120

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Abbyjay
Abbyjay
Performer
Jubril Hassan
Jubril Hassan
Background Vocals
Ajayi Abayomi
Ajayi Abayomi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ajayi Abayomi
Ajayi Abayomi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Melaya Beatz
Melaya Beatz
Producer

Şarkı sözleri

My baby my medicine
Hope you no go run me street
O mo pe mo n ball nisin
And I no like funny scenes
Girl your bounce e Dey make me Dey praa
And I no fit to wan go Dey knaa
You know as e Dey be
So ma lo gbezome you know the drill
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
You too fine, won tu lo bad
Ma Bo cardi, ko lo far
I'm talking real shit, ye ma doubt
If na today, I'm gon pay your dow
I'm a sizzling siren im freaking divine
Pull off your shirt give me bikini vibes
All of my guys ti mo so fun nigbayen
Don testify say I bad
I be takeaway
E mi n gbere dele oh
No be play
Abbyjay no Dey seke o
Bere nle
Na me Dey come through on payday o
Shoti ye
And if you wan go ire o
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
Written by: Ajayi Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...