album cover
Mr Fixer
album cover
Mr Fixer adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Feempipo music tarafından 3 Haziran 2025 tarihinde yayınlandıMr Fixer - Single
3 Haziran 2025
FirmaFeempipo music
DilEnglish
BPM95
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Money Dey, na you Dey fear
Country hard o, no be for us
If na to flex, we carry first
All my guys are ballers
We no Dey, we no Dey speak
Je ne comprends pas o
Na cash we give,we no Dey do transfer o(We)
Comprends pas o,
Na cash we Dey give, we no Dey do transfer o
Chorus
If you don’t know me, You must be a novice
Everybody know, dem ma call me the fixer
Slow… your ginger is low
You need some sugar,
Baby come make I give ya, Bumba!
Bend down low o oo
Bend down low o oo
Bend down low o oo
Bend down low make I fix yah X2
Ah ah ah ah ah ( Mr fixer)
Oh oh oh oh oh
Shey you come for the money
(shey you come for the money oh oh)
Abi na for the sugar cane o
Ah ah ah ah ah
Mr fixer, give us some sugar
(Dem gyal dem sey)
Mr fixer, give us some sugar
(run it up! run it up!)
Chorus
If you don’t know me, You must be a novice
Everybody know, dema call me fixer
Slow… your ginger is low
You need some sugar,
Baby come make I give ya, Bumba!
Bend down low o oo
Bend down low o oo
Bend down low o oo
Bend down low make I fix yah X2
Ayun Adodie
Bad Habeat
Written by: Aliyon, Sifon Okoi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...