album cover
Problem
1.237
Music
Problem adlı parça albümünün bir parçası olarak Azuri tarafından 27 Ocak 2023 tarihinde yayınlandıSacrifice EP - EP
album cover
Çıkış Tarihi27 Ocak 2023
FirmaAzuri
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM95

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Eddy Carlos
Eddy Carlos
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eddy Carlos
Eddy Carlos
Songwriter

Şarkı sözleri

PROBLEM
{INTRO}
Chi
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eddy Carlos again na
O yeah
Ehhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
{VERSE1}
Problem too much
When full my head
I wan be alone
Make I cool my head
All eyes on me
Every here and there
Even when
 it kills me slowly
My people
Don\'t even care
(My people don\'t even care o)
Na wetin man find
Na him man see
O yeah
Mouth no fit talk
Wetin eyes see
(You see problem o)
E no dey finish
Yes I can tell
(Eh wo)(eh eh)
Too many things
Man carry for him head
I swear
{HOOK}
Omo the things
Wey I carry for head
E fit blow transformer
Allot of things
Wey pile up for head
Na the head
Is abnormal
{HOOK}
Omo the things
Wey I carry for head
E fit blow transformer
Allot of things
Wey pile up for head
Na the head
Is abnormal
{CHORUS}
So when them tell you
Them love you
Them dey deceive you o
Nobody fit love you
The way you love your self
And when them tell you
No worry o
Them go dey with you o
My brother sorry o
Na only you go face your fears
{SOLO}
Eh oh oh
Eh oh
Eh oh
Eh oh
You go face your fears
{SOLO}
Eh oh oh
Eh oh
Eh oh
Eh oh
You go face your fears
{VERSE2}
Kpor kpor kpor
Who dey knock
Na landlord
Nepa bill
And my rent
Dey pile up
I never chop since
Na wetin man wan talk
One trouser one shoe
And one top
{HOOK}
Omo the things
Wey I carry for head
E fit blow transformer
Allot of things
Wey pile up for head
Na the head
Is abnormal
{CHORUS}
So when them tell you
Them love you
Them dey deceive you o
Nobody fit love you
The way you love your self
And when them tell you
No worry o
Them go dey with you o
My brother sorry o
Na only you go face your fears
{SOLO}
Eh oh oh
Eh oh
Eh oh
Eh oh
You go face your fears
{SOLO}
Eh oh oh
Eh oh
Eh oh
Eh oh
You go face your fears
Written by: Eddy Carlos
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...