album cover
My Mind
album cover
My Mind adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak ERME tarafından 9 Temmuz 2025 tarihinde yayınlandıMy Mind - Single
Released9 Temmuz 2025
FirmaERME
DilEnglish
BPM179
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

At this point of my life ehn
I need prayers more than money
You no understand
So if you see me for road and you get 2k, 3k
Pls squeeze am for my hand
Cos i dey pass through alot
You no understand
Everything no be about social media
In real life I'm depresd
Every night man just dey sober
Sip my alcohol no be soda
Since man call no be soldier
Cos i don't wanna dae don't want to dae
Stand on my feet break is over
No one dey for poor man
Mama say make i make i grind
Papa sef e dey wait one kind
Na why me no smile oh
Middle of the night i dey try oh
No wan dey for last oh
Even day and night i dey fast oh
I don't wanna pay things I don't know
Hustling for cheese don't want lose my meat
I be the soul wey get no bone
I dey find the key no wan lose my peace
Steady grinding low low but em no know
Mummy daddy don't know pe i no dey joko
I'm not lazy owo sha ni koko
The kind plan for me head
Ko de sowo
I no dey vex free me kosi isoro
Steady grinding low low but em no know
Mummy daddy don't know pe i no dey joko
I'm not lazy owo sha ni koko
Things to get level
Man can't let the gs to meddle
Time e no be same, i gats let speed be leveled
Tho no be plum bulb, me and maga 6&7
Don't underrate me spitting fire since eleven
I call my dealer, make e pass me ganja
No be bad boy awe gimme lighter
E heavy for my head, i wan go canada
Do soap form lather? Inside hard water
Me get many goals no wan see Salewa
Dammy, Temi, Tosin all these girls na laser
Now i don high o boya mo de mole sha
I dey hustle low key always i'm on timing
Nobody to tell cos dem no reply me
I wan get the bag koju ti awon ota mi
Me wan watch myself singing this on the tele(vision)
Pulling the crowd make dem shout say is ERME
Steady grinding low low but em no know
Mummy daddy don't know pe i no dey joko
I'm not lazy owo sha ni koko
The kind plan for me head
Ko de sowo
I no dey vex free me kosi isoro
Steady grinding low low but em no know
Mummy daddy don't know pe i no dey joko
I'm not lazy owo sha ni koko
(ERME is here yeah)
Written by: ADELAKUN OKIKIJESU EMMANUEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...