album cover
MINE
album cover
MINE adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak LASTCARD MGMT tarafından 5 Temmuz 2025 tarihinde yayınlandıMINE - Single
5 Temmuz 2025
FirmaLASTCARD MGMT
DilEnglish
BPM90
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Bondo young Alhaji Yada ooo
You are mi one in a billion
You turn me on, make I put you on
Put that body inna deron
Real one no be silicon
For your love I dey para gan
Forget the case I go carry gun
Make nobody come close
Na you get the passcode
You feel me baby
I dey pon mi ten toes
Baby can’t let go
Forget the rest h**es
Dem ma chatting shit
Dem no know nothing
We dey keep am on a low
You sabi say, you sabi say
You sabi no one know me
baby like you do
You sabi say, you sabi say
You drive me crazy and I love your body too
You sabi say, you sabi say
You sabi no one do me baby like you do
You sabi say, you sabi say
You sabi only you go chop my money too
That you say always be mine always be mine
What a feeling that you give pop mi heart
That type feeling wey dey make me free my mind
You got me focused and I call you God’s design, design
I no be part time lover
I be your life time lover
Make you no dey play
I no be part time lover
I be your life time lover
Make you no dey joke oo
Make nobody come close
Na you get the passcode
You feel me baby
I dey pon mi ten toes
Baby can’t let go
Forget the rest h**es
You sabi say, you sabi say
You sabi no one know me
baby like you do
You sabi say, you sabi say
You drive me crazy and I love your body too
You sabi say, you sabi say
You sabi no one do me baby like you do
You sabi say, you sabi say
You sabi only you go chop my money too
Written by: Bondo Xz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...