album cover
PLS
6.027
Afro-Beat
PLS adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak 1LaNe Distro tarafından 4 Temmuz 2025 tarihinde yayınlandıPLS - Single
album cover
Çıkış Tarihi4 Temmuz 2025
Firma1LaNe Distro
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM101

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Zamoney
Zamoney
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
HASSAN ABSULSAMAD FORTUNE
HASSAN ABSULSAMAD FORTUNE
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jerrywine
Jerrywine
Producer

Şarkı sözleri

Abeg abeg sofri take it easy
Biko make u no go scatter (margins) Your body bang is why I’m Wanting you please
Moni la ti bere why you hold me for Jeans yaah aah
Ofele fele no be serious issue tell me why you wan dey do me like this
Or you no see the way I’m begging you pls
Wey no be say you be Nigerian police Lati Saturday judging by the minute I no dey for bargain
I just wanna make you feel it
I can Make your body sponono Waiting at your corridor
If I no be your jury shawthy make I be your Commondor Sulowly Like D rain can’t I wait another day
So na so you go dey how i let you runaway You Got body of a goddess Should’ve known you godsent
Anytime you want it Girl you surely need no consent yaaah
Abeg abeg sofri take it easy
Biko make u no go scatter (margins) Your body bang is why I’m Wanting you please
Moni la ti bere why you go hold me for Jeans aah aah
Ofele fele no be serious issue tell me why you wan dey do me like this or you no see the way I’m begging you pls
Wey no be say you be Nigerian police move your body advija move your body I wet your water kpolani and make you move your body Adjiva…. Adjiva… Adjiva move your body Move your body advija move your body I wet your water kpolani and make you move your body Character moved your body I make ya move your body Advija advija Adjiva Adjiva Adjiva move your body Ah ah - ah ah so you
Dey kpiyewon You hear me talking to you but you no dey hear word I no bother even as if you dey
Fear God Gbenusi siddown for your head top o Kpa kpa kpa im gone in a milli- second as omope I no dey for cock and bull Chop and and move
But you know there’s no one that can do It like you yaaaa Abeg abeg sofri take it easy Biko make u no go scatter (margins)
Your body bang is why I’m Wanting you please Moni la ti bere why you go hold me for Jeans aah aah Ofele fele no be serious issue tell me why you wan dey do me like this or you no see the way I’m begging you pls Wey no be say you be Nigerian police
Written by: HASSAN ABSULSAMAD FORTUNE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...