album cover
Nama
album cover
Nama adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Nama records tarafından 25 Temmuz 2025 tarihinde yayınlandıNama - Single
Yayın Tarihi25 Temmuz 2025
FirmaNama records
DilEnglish
BPM104
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

So many things wey dey bother my mind
I can't deny but I make sure I find ham
And if them give you all
Make you no mind ham
Cuz e go be for all
And we go ride ham
To ba le gbemi trabaye mi o phor
Cuz for now mi o fe ghor
To ba gbomo wa mi o no sor
Shayo on a low Cana kan
Ton ba bamiso wole bami so mo
Emigan ti lo mo fun won pon pon
Opolopo omo po gan
Drop your own make I no cap much
Say I go like be the one you go dey think of
Shawty on a low I'm on a mission
Puff puff pass and I go need more
NAMA
Of your retouch
Can I give it all ( my guy dem don get ham)
I be the one ( I no go one regret ham )
And if I be the one (I buy you birkin )
Shay na your girl ( aje I don take ham)
I never even know (wetin go later happen )
But last last ( I go later get ham )
Ma ba mi so ( sha wa bami n Peckham )
Abinibi sha ma fi weda
Shawty on my mind even if I want cast ham
Afghanistan prime city boy na my lifestyle
Ti ba gbewa sho ma ju sho ma casa
Omo aye to ba teriba loma ragba
Ni gbogbo to ri bamide (kilonso )
Omo oba loma lamide ( no long talk)
Oh yeah , moti sha Cana dey ( last bustop)
To ba le gbori wole ( loma ri bi ton so )
And the time go come when non body go fit to talk ham
Look me for eyes tell me say I no go prosper
Drag 7 rags and you say you no go pop loud
For where ( for your compound )
Alaye mi o gba Alaye
To London, omo tani mo fe pade she
I never see who go let me change ham
For the life I dey
Can I give it all ( my guy dem don get ham)
I be the one ( I no go one regret ham )
And if I be the one (I buy you birkin )
Shay na your girl ( aje I don take ham)
I never even know (wetin go later happen )
But last last ( I go later get ham )
Ma ba mi so ( sha wa bami n Peckham )
Abinibi sha ma fi weda
Written by: Oluwaseun Oguntimoju

Loading...