album cover
Weekends
9
Afro-Beat
Weekends adlı parça albümünün bir parçası olarak AOMG Records tarafından 29 Temmuz 2025 tarihinde yayınlandıAOMG
album cover
AlbümAOMG
Çıkış Tarihi29 Temmuz 2025
FirmaAOMG Records
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM97

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Sugarmix
Sugarmix
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Godspower Ibe Belema
Godspower Ibe Belema
Songwriter
Favour Malachy Emmanuel
Favour Malachy Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sugarmix
Sugarmix
Executive Producer

Şarkı sözleri

Why you wanna quench the light
Wey Jah on for me
Shey you go feel alright?
Grinding like I never had, who no like money
Who no get go cry
Ayyyiiee
I dey work on weekends
Dey say man no gats rest
Me no get time to find girls dem
I get plenty things wey dey worry me
I dey face hell here
Ajeh
I dey work on weekends, Ajeh
Dey say man no gats rest, Ajeh
Me nooo get time to find girls dem, Ajeh
I get plenty things wey dey worry me here
Ajeh!
Keeping my miliceps fit (fit)
Throttle down to my dreams
Always on my Grind never cease every season
Yea
Man a wait for no reason
No days off (yea)
Like I'm serving L in key
Gon pay off (fosho)
I put my all and I believe
Stay prayed up
And dedicated to my win
Every season is a winning season my brodies believe
Cah we stacking when we chilling
Reloading when we billing
Manifest double eleven
247 every second
So many times I went lilbaby trappin in a minute
Turn my pain into the power
Making move and breaking limit
You can't picture the kinda pain I had to deal with
Nights I had to stay up grinding wi nothing but my believe
Cah d kush I couldn't buy, not even left over trees
So I'm grinding TTKC
Masterminding all my Biz
I dey work on weekends
Dey say man no gats rest
Me no get time to find girls dem
I get plenty things wey dey worry me
I dey face hell here Ajeh
I dey work on weekends Ajeh (I dey work on weekends)
Dem say man no gats rest, Ajeh (Dem say man no gats rest)
Me no get time to dey find girls dem
Ajeh
I get plenty things wey dey worry me here
Ajeh
Written by: Favour Malachy Emmanuel, Godspower Ibe Belema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...