album cover
H2O
67
Music
H2O adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak RainLabs tarafından 5 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıFisherman - EP
album cover
Çıkış Tarihi5 Kasım 2025
FirmaRainLabs
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM

Şarkı sözleri

[Intro]
You know it's a vibe
[Verse 1]
Nothing wey i no fit do for you
I want make you comfortable
You breathe life into me
I breathe life into you
I don't wanna waste my time
Don't wanna be a fool
Come make we wine and dine
I'm in your city tonight
[Verse 2]
I want make we born pikin
I want make we born like twins
I wan chop your food
Even if you give me winch
Even if you do me voodoo
Even if you do me juju
Girl i dey your domot
Need you like H20
[PreChorus]
And if you want to see how much i love my baby
Anything that you want just say so
I carry am for my head o, my head o
Like zombie
You dey give me life, I need am like water you know
Abeg o
I carry you for my head o, my head o
[Chorus]
H20 e no be zobo
Me and you we know the koko, koko
This your way go put us for trouble
Edge to edge i dey there with you
[Verse 3]
If there is one thing that i'm sure of It, would be you
And i'm being real baby this no be april fool
How did i fall this hard
Nobody try to lift me up
Cause i have fallen so hard
And i don't even want to get up
I find myself lost in your gaze
Always can't wait to see your face
I want to lay with you for days
Because i don't want to let you go
[PreChorus]
And if you want to see how much i love my baby
Anything that you want just say so
I carry am for my head o, my head o
Like zombie
You dey give me life I need am like water you know
Abeg o
I carry you for my head o, my head o
[Chorus]
H20 e no be zobo
Me and you we know the koko, koko
This your way go put us for trouble
Edge to edge i dey there with you
With you
Written by: Kainga Emmanuel Oyeinmomoemi, Kristine Naa Darkua Wristberg
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...