album cover

Destiny

16Afro-Beat2025
album cover
Destiny adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak SMOVY MUSIC tarafından 8 Ağustos 2025 tarihinde yayınlandıDestiny - Single
Yayın Tarihi8 Ağustos 2025
FirmaSMOVY MUSIC
DilEnglish
BPM192
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Wisdom everyday na you Dey go studio
You no Dey tire
This music wey you Dey do so
They no Dey see you they no Dey sign you
You no Dey make money from inside
Guy abeg no Dey send me all this your music link again abeg I no like all this kind rubsh
Which kind mummu music wey you Dey sing sef
You no Dey tire for shoot
Everyday shoot studio studio studio
Your music no Dey enter number one
I'm not trynna be the best
So many different artist Dey
Just wanna be different
Cause I've been through hell and back
Many thing I've sacrificed
Had to get things off my mind
Cause my mama don pray
Music e no pay
I ask myself say
Was I made for this
Steady working all day
Hustle e no pay
Watin I won gain
Oh my destiny
Ahah yeah ah ahah
Hear my prayers
Oh o o lord oh
Destiny child
I dey pray I Dey fast
As the candles Dey burn
I Dey cast and I Dey bind
You can't see me
Where you left me
I'm calling Lord can you hear me
Please don't judge me
'Cause you're not holy
And We all guilty
Cause my mama don pray
Music e no pay
I ask myself say
Was I made for this
Steady working all day
Hustle e no pay
Watin I won gain
Oh my destiny
Ahah yeah ah ahah
Hear my prayers
Oh o o lord oh
Written by: Wisdom Andrew

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...