album cover
Chance
album cover
Chance adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Tiana Entertainment tarafından 21 Mart 2025 tarihinde yayınlandıChance - Single
21 Mart 2025
FirmaTiana Entertainment
DilEnglish
BPM197
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Wahala wahala when I pull up dem a concentrate
Na my gbedu dem dey orchestrate
Many paparazzi dey my face
And your baby Dey yakata her body
Na me Dey make her bend
I no go lie serious gbege
I give her one , she want again
Make dem give me chance
No dey bobo me
Why you no dey dance to my gbedu
Shake body
Make dem give am chance
No dey bobo me
Why you no Dey dance to my gbedu
Shake boy
I wan dey where my men dem dey
Bombastic don’t care what them say
Positive vibe and shayo dey For here
I no wan dey where billing dey
Just family and my orente
Yahoozee make olu maintain oh yeah
Man I dey cause commotion
Anywhere I enter the boy is in motion
Babes dey flow like the water the ocean
Eyes don clear I still know who my brothers be
Best believe I’m the coldest
Try come close my **** you’ll be frozen
Ten toes down I can never be broken
I no dey play with the boys wey dey play with the lotion
Make dem give me chance
No dey bobo me
Why you no dey dance to my gbedu
Shake body
Make dem give am chance
No dey bobo me
Why you no Dey dance to my gbedu
Shake body
I wan dey where my men dem dey
Bombastic don’t care what them say
Positive vibe and shayo dey For here
I no wan dey where billing dey
Just family and my orente
Yahoozee make olu maintain oh yeah
Written by: Joel Nerat Shon, Princewill Ede, Raphael Nnakwuzie, Uche Udonsi Umeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...