album cover
Bobo
795
World
Bobo adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Zigiterry, Distributed by Viper Ent. Digital Ltd. tarafından 14 Ağustos 2025 tarihinde yayınlandıGhetto Prez - Single
album cover
Çıkış Tarihi14 Ağustos 2025
FirmaZigiterry, Distributed by Viper Ent. Digital Ltd.
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Psalmwise
Psalmwise
Sampler
COMPOSITION & LYRICS
Adisa Mubarak Alade
Adisa Mubarak Alade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Psalmwise
Psalmwise
Producer

Şarkı sözleri

Ehh eh eh
Say them know me Zigiterry
Many things I dey reason so I pray make I no craze
Why some people get money and some people they no get
Omo nah God dey run am so mo pe Olorun loke
Make he Gimmie money for the field make I no bench
Cuz nah who get the pay fit to Buga
Kosieni ran omo Talika nishe
Vvs on my neck zero fuga
With my Backy for my hand ninu tinted
Lamborghini Urus for my garage
I get plenty dreams pass Joseph
Vvs on my neck zero fuga
With my Backy for my hand ninu tinted
Baba Abeg Run Am for me make they gree say I no play
Money wey you dey use gara Nahim be some people broke days
See if I no get this money Wonma fe mumi lote
But if you don run am for me they go gree say I no play
Baba Abeg Run Am for me make they gree say I no play
Money wey you dey use gara Nahim be some people broke days
See if I no get this money Wonma fe mumi lote
So if you don run am for me they go gree say I no play
Before bobo get plenty money bobo gats to work
Bobo know from childhood nah why Bobo no dey dull
Bobo get plenty siblings papa self dey call
Mama Bobo want money and Bobo self go chop
Kele self go call am but Bobo no go pick
If no be money bobo no go show him teeth
Bobo dey push am jeje and bobo use him steeze
Olopa go rubbish am if bobo try to thief
Bobo comot for house bobo find money go
Bobo no be prodigal nah kudi bobo find go
Nobody go tell you make you hustle for the doe
Bobo get big dreams Australia to Monaco
Bobo comot for house bobo find money go
Bobo no be prodigal nah kudi bobo find go
Nobody go tell you make you hustle for the doe
Bobo get big dreams Australia to Monaco
Cuz nah who get the pay fit to Buga
Kosieni ran omo Talika nishe
Vvs on my neck zero fuga
With my Backy for my hand ninu tinted
Lamborghini Urus for my garage
I get plenty dreams pass Joseph
Vvs on my neck zero fuga
With my Backy for my hand ninu tinted
Baba Abeg Run Am for me make they gree say I no play
Money wey you dey use gara Nahim be some people broke days
See if I no get this money Wonma fe mumi lote
But if you don run am for me they go gree say I no play
Baba Abeg Run Am for me make they gree say I no play
Money wey you dey use gara Nahim be some people broke days
See if I no get this money Wonma fe mumi lote
So if you don run am for me they go gree say I no play
Cuz nah who get the pay fit to Buga
Kosieni ran omo Talika nishe
Vvs on my neck zero fuga
With my Backy for my hand ninu tinted
Lamborghini Urus for my garage
I get plenty dreams pass Joseph
Vvs on my neck zero fuga
With my Backy for my hand ninu tinted
Written by: Adisa Mubarak Alade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...