album cover
Blessings
album cover
Blessings adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Ekunrawo tarafından 12 Ekim 2024 tarihinde yayınlandıBlessings - Single
12 Ekim 2024
FirmaEkunrawo
DilEnglish
BPM81
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Beats from peejay
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
When i never hammer people call me oloshi
Money don dey
Oluchi dey shegum me
Everything I do dem be say I no Sabi
And I thank the lord for my life like this like this
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
(Indomix)
Written by: Adeleke Timileyin Tunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...