album cover
Anything
album cover
Anything adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Bandit Music tarafından 8 Ağustos 2025 tarihinde yayınlandıHOUSE OF SONGS (Bethany)
Released8 Ağustos 2025
FirmaBandit Music
DilEnglish
BPM99
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Name anything anything I go do for you
Anything I go do for you
There's nothing I can't do for you, yeah
Name anything anything I go do for you
There's nothing I can't do for you
Anything I go do for you, hmm
You want me be a fool
Oh baby I go fool for you
I go fool for you, hmm
I'll be a fool for you
This is what they call love struck
Gat me high like a mountain top, hey
Like a mountain top, eh eh
This is what they call love struck
Gat me high like a mountain top, hey
Like a mountain top, eh eh
Name anything anything
Name anything girl
I fit to sin girl
Anything for you
Ma love for you
I'll put the ring on it
Na forever with you girl
Na forever with you girl
I dey for you, lie for you, fight for you
Girl my future with you
Carry my kids, they gonn look like you
Just like you
Now pose for the picture girl
Plenty girls for Tik Tok wey dey flirt with me
But na only you dey whine am well, eh eh
Pose for the picture girl
Plenty girls for Tik Tok wey dey flirt with me
But na only you dey whine am well
Name anything anything I go do for you
Anything I go do for you
There's nothing I can't do for you, yeah
Name anything anything I go do for you
There's nothing I can't do for you
Anything I go do for you, hmm
You want me be a fool
Oh baby I go fool for you
I go fool for you, hmm
I'll be a fool for you
This is what they call love struck
Gat me high like a mountain top, hey
Like a mountain top, eh eh
This is what they call love struck
Gat me high like a mountain top, hey
Like a mountain top, eh eh
Name anything anything
I'll call you wanyioma oh
Fine Chioma
Odikwa, Odikwa risky wanyiocha, wanyiocha
Savage pass Tiwa, pass Tiwa
Wanyioma oh, Fine Chioma
Odikwa, Odikwa risky wanyiocha, wanyiocha
Savage pass Tiwa
Now pose for the picture girl
Plenty girls for Tik Tok wey dey flirt with me
But na only you dey whine am well
Pose for the picture girl
Plenty girls for Tik Tok wey dey flirt with me
But na only you dey whine am well
Written by: Abdel Ahmed Fatai
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...