album cover
BluFunk
26
R&B/Soul
BluFunk adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Nubiana Records, Inc. tarafından 27 Eylül 2023 tarihinde yayınlandıBluFunk - Single
album cover
Çıkış Tarihi27 Eylül 2023
FirmaNubiana Records, Inc.
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM114

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Jasën Blu
Jasën Blu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jasën Blu
Jasën Blu
Lyrics

Şarkı sözleri

E-verybody
If you know wetin good tonight
E-verybody
If you know wetin good tonight
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, nor be lie
(O di dandan)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(O di dandan)
Omosholly call ya wife
Say we go need somethin' nice
Hol'e belle for tonight
Shayo go plenty na why
Dem chikito plenty like die
My **** pull up in a Rover
Say na we dey run this show
(O di dandan)
We celebratin' till it's over
Na na nah na nah yea
Mmm kaluku dem gats to know
Say dullin' nor dey my parole
On that zero worries tho
Wit' the crazy maneuvers
Get 'em hunnies make we roll yeah
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, no be lie, baby
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Shayo dey steady dey flow
I make this shxt do whattidoo-do-doo, oh whoa
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Oya Nana do that what you do
Kill-i me slow with yo' boooo-tay
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo oooh, yea
O-di-di-yo, di-di-yo
O-di-di-yo, di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo, di-di-yo
O-di-di-yo, di-di-yo oooh, yea
Palmi dey steady dey flow
Tile dey steady dey jo
(O di dandan)
Mary dey steady dey blow
Ikebe steady dey roll
(O di dandan)
Padi me sef don dey show me
Say money steady dey go
F*ck it I'm spendin' my doe
After the night we go know
But right now I steady dey jonz
My **** pull up in a Rover
Say na we dey run this show
(O di dandan)
We celebratin' till it's over
Na na nah na nah yea
Mmm kaluku dem gats to know
Say dullin' nor dey my parole
On that zero worries tho
Wit' the crazy maneuvers
Get 'em hunnies make we roll
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, no be lie, baby
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Shayo dey steady dey flow
I make this shxt do whattidoo-do-doo, oh whoa
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Oya Nana do that what you do
Kill-i me slow with yo' boooo-tay
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
Omoge
The thing wey you need girl I already
Omoge
The thing wey you need girl I already
Know
Omoge
The thing wey you need girl I already
Omoge
Get 'em hunnies make we roll yeah
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, no be lie baby
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Shayo dey steady dey flow
I make this shxt do whattidoo do doo, oh whoa
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Oya Nana do that what you do
Kill-i me slow with yo' boooo-tay
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh-na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
O-di-di-yo-di-di-yo
O-di-di-yo-di-di-yo
Oh-na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
Written by: Jasën Blu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...