album cover
Otiremi
2
Hip-Hop/Rap
Otiremi adlı parça albümünün bir parçası olarak Kuba's music tarafından 21 Ağustos 2025 tarihinde yayınlandıOtiremi - Single
album cover
Çıkış Tarihi21 Ağustos 2025
FirmaKuba's music
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM104

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Kuba
Kuba
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kuba
Kuba
Composer

Şarkı sözleri

Dialect on the beat,
Ila aa, ebee, nika otiremi eh,
tiremi tiremi tiremi tire
Otiremi otiremi chai
  Otiremi iii eh
The way una dey do me eeee
E dey make me e dey make e dey make kolo ooo
Omoge you chop my money go o eh
See, omo you hot like fire
Me I dey strike like a thunder
Awon otami I yakata yakata
You dey bling bling bling dollar dollar
I be naira aaa
Hey make we pop champagne
Make money no delay
Bring your money make we yakate business for this year
Yale yale yale ego
 Otiremi otiremi otiremi chai
 Chorus
 Guy biko gba juju
If you form reach my side mu wa apia kusu
Even as much as I no get dough
I come fall yakata guys rie mu ego
Wetin dey vex me
Otego mbido kuba egwu mana nka bi na face me I face you
For this life we see see struggle
Bewise my guy make you no try enter trouble
Brave slow down make you no halla
Police jide gi imana onwero onye anyi ma
For naija some people dey die
Government nye anyi olu
Make we stop this scam
Mana e tu obuna osi we di
Anyi ga eme mpiaka, ga eri olili
Okwa kuba onye otiti
Nwanne, anyi ga eri olili
 Chorus
See , I don come again , who be the person wey talk say I no go shine
God don bless me, who be the bada wey wan curse me
Chai, if you enjoy my music come to the dance floor
dance yakata eh
Make we pop champagne
Make we do am like maggic
I go flow bling bling for tour body
You dey totori me
I don do am before I go do again I be braveog
Nila, ni be e, chai
Ayaaa aaaya, eeee eeee
Chorus
Written by: Kuba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...