album cover
Too Correct
album cover
Too Correct adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Songdis Ltd tarafından 19 Eylül 2025 tarihinde yayınlandıToo Correct - Single
Yayın Tarihi19 Eylül 2025
FirmaSongdis Ltd
DilEnglish
BPM190
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Salam alaikum my baby
only one special dumebi ohh
In the morning my baby
Na your face I wan dey see ohhhh
I no fit to lie ohhh ohhhh ohhh
You give me butterflies shawty
The way that you smile ohhh ohhhh ohhh
You light my life shawty
Omo you come correct
My kokolet
Make I caress
Your body
Omo you too correct
100 percent
make me forget
my worries
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh yeah yeah
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh woh woh
Baby Ohhh
Shey you no go leave my side na na na
Cus me I no go look outside na na uwoohhh
Anytime you call me hello
You know say I come through for you
As Long you no burn my cable
I go dey wire ohh wire ohhhh
Omo you come correct
My kokolet
Make I caress
Your body
Omo you too correct
100 percent
make me forget
my worries
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh yeah yeah
Ohh way ohh way ohh way ohh way ohhh
Ohh way ohh way ohh woh woh
Anytime you call me hello
You know say I come through for you
As Long you no burn my cable
I go dey wire ohh wire ohhhh
Written by: Emmanuel Odume

Loading...