album cover
Big Fish
8.614
Music
Big Fish adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Believe UK tarafından 3 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıFuji
album cover
AlbümFuji
Çıkış Tarihi3 Ekim 2025
FirmaBelieve UK
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM103

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Verse 1]
You know I came into the game since 24
Ogo wey dem never see before
Make or break and I made my decision
Ni mo gbe were wole new dispensation
Fam, one time I go Dubai bought a fake rolly tryna fit in now I no dey wear panda
A different story nine years later, ah ah
When I enter
Aya wọn ja
When I dey for traffic sharing my CD
From Ipaja to Ikeja
Jesu I don see a lot a lot (Ahn ahn)
O mọna ti mo cover
Shut it down from LA to Minnesota
See e no easy mo kan stubborn ni gara
Ahead ahead only forward backward never
[Chorus]
I don't wanna go, I don't wanna go
I don't wanna go back to poverty
Ọghẹnẹ do, ọghẹnẹ do do make it passover me
Na persin wey don suffer can telli
Thank Godi say water full my well
Apada saburu ma jẹ ki n ri, Baba
Small fish finally d'ẹja nla
[Verse 2]
Ohun ti maa jẹ ni mo n wa lọ, Baba
Ma jẹ n pada pade monster
Don't touch my stash I don't play mo kala o
Gentle baby ni mi mi o raye gangster
Old money, new money
All money na money
Kowo pe ko kan mi
Adura mommy mi lo n ṣọ mi, ẹ ri
Tabbat'yada fawọn to fẹ ki n sọda
Nothing do me I'm fine
Make nobody tell me say I don't really deserve
I prayed for this all my life
High society s**t I'm living go good life
My Buggati just arrived
I work for my shit mi o gbowo Bourdilon
Ọwọ mi funfun nẹnẹ
Oh, ole lo bọmọ jẹ my hustle clean
Ya know!
[Chorus]
I don't wanna go, I don't wanna go
I don't wanna go back to poverty
Ọghẹnẹ do, ọghẹnẹ do do make it passover me
Na persin wey don suffer can telli
Thank Godi say water full my well
Apada saburu ma jẹ ki n ri, Baba
Small fish finally d'ẹja nla
Written by: Adekunle Kosoko, Ifeanyichukwu Bosah, Peter Kelvin Amba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...