album cover

Selfish

2Afro-Beat2025
album cover
Selfish adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak MVP X tarafından 4 Eylül 2025 tarihinde yayınlandıSelfish - Single
Yayın Tarihi4 Eylül 2025
FirmaMVP X
DilEnglish
BPM119
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

want to say my mind o
Borngud
I don see say
This mind is deeper than the sea
So e don Tey wey love cast
Why Una no tell me
Many people dey laugh with me
But no be all love me
Some came to destroy
Some came to chop me
Don't be too fast to judge
Only God can judge
Onwe onye uwaya kachama
Ana amagide uwa judge
Don't be too fast to judge
Only God can judge
Onwe onye uwaya kachama
Ana amagide uwa judge
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
Na you smile pass
Na you back bite
Na you do that wey dey spoil my mind
Selfishness, in the mind
Leave me make I live my life
If I dey for you, you got dey for me too
If I care for you, you got care for me too
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
Na you smile pass
Na you back bite
Na you do that wey dey spoil my mind
Selfishness, in the mind
Leave me make I live my life
Written by: Emmanuel John

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...