album cover
JOGO
924
Afro-Beat
JOGO adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Path Records tarafından 19 Eylül 2025 tarihinde yayınlandıJOGO - Single
album cover
Çıkış Tarihi19 Eylül 2025
FirmaPath Records
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM125

Şarkı sözleri

Girl shake your bumbum
Bring the vibes to the scene mo ti log on
Its a hell of a night sho ti jogo
And i dey far away mo ti lo gan
Mo mo gbesori
There's no time for story
The thing that you carry seyin
Love the way you moving wyne slowly
Iwo ni mo ma laku
I'm cool
Many other girls dem
But i'm on you
Eye view
Your hue
Color red i'm liking your stew
Whether dudu or lafun
Me i no get spec
I no pass like this
If they wyne you
Thats a shame on them
If they want to
Make they judge my life
Ke mi sha ti lowo
Lowo pass fashola
Dripping pass yemoja
I just want to live life
Emi bashorun ga
God make me bigger
Kin ma buga
Komije bi burger
Ah ah
Ya Allah
Tanba ri mi wan be beri
Waz is a monster scary
Wetin dey my mind is money
Wey i go use feed my family
oh oh it's money
I i am calling
Ahn but
Sarewagba madam shalewa
Know sey for you i get the stamina
You be my baby my mutumina
Water water soaker my kainji dam
Sarewagba madam shalewa
Know sey for you i get the stamina
You be my baby my mutumina
Water water soaker my kainji dam
Girl shake your bumbum
Bring the vibes to the scene mo ti log on
Its a hell of a night sho ti jogo
And i dey far away mo ti lo gan
Mo mo gbesori
There's no time for story
The thing that you carry seyin
Love the way you moving wyne slowly
Girl shake your bumbum
Bring the vibes to the scene mo ti log on
Its a hell of a night sho ti jogo
And i dey far away mo ti lo gan
Mo mo gbesori
There's no time for story
The thing that you carry seyin
Love the way you moving wyne slowly
Written by: Fawaz Saheed-Baba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...