album cover
Bamilo
27
Afro-Beat
Bamilo adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Tush Promotion tarafından 26 Eylül 2025 tarihinde yayınlandıNCNS
album cover
AlbümNCNS
Çıkış Tarihi26 Eylül 2025
FirmaTush Promotion
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM189

Krediler

PERFORMING ARTISTS
ESKIZZ FML
ESKIZZ FML
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Johnson Damiloa
Johnson Damiloa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mx 5
Mx 5
Producer

Şarkı sözleri

Nah only god
Fit to judge
I don sin I don do
Bad things
I see demons
All around me
Nah me know
Wetin Dey pain me
My fans say you no kill
Me
Coz your song Dey cause Kalamity
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Moni
Sho ma fi Okan ba mi lo
I no get choice
I no get choice
I no get choice
But you know me I get god
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Moni
Sho ma fi Okan ba mi lo
Omo oro mi jor
Omo oro mi jor
Shanu mi jor
Make you no Dey dull me jor
Olowo laye mo
Ah Hustle make I better my Neigbor
I ha hin na Lagos
When we start dem underate us o
Ma lo fo fun enu won
Huh huh ma lo fo fun any one
Ara ton be nu won
O ma jera si nu won
12 Martel 10 don Julio
Ever night
Ninu club mo ni won bere mi
I no fit sly on my real g
I'm a real one bere mi lowo Jeremy
What do you know
How do you feel
When I touch it
Oni sho ma mu fere mi
Gbe mi debe
I no be Gabriel
Shoti ye e
Mo ni sho ma gbe mi de be
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Moni
Sho ma fi Okan ba mi lo
I no get choice
I no get choice
I no get choice
But you know me I get god
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Moni
Sho ma fi Okan ba mi lo
Omo oro mi jor
Omo oro mi jor
Shanu mi jor
Make you no Dey dull me jorSho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Sho ma ba mi lo
Moni
Sho ma fi Okan ba mi lo
Omo oro mi jor
Omo oro mi jor
Shanu mi jor
Make you no Dey dull me jor
Mx5 sha nu mi jor
Padi mi jowo
Jowo o
Written by: Johnson Damiloa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...