album cover
Closer
album cover
Closer adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak REBIRTH Music tarafından 10 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıCloser - Single
Released10 Ekim 2025
FirmaREBIRTH Music
DilEnglish
BPM114
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Hmm hmm hmm hmm
Trendy oh no
As I Dey
For my lane the level I don ascertain
Drink rossay pop champagne
Cus only me know wetin I face
Yesterday wey Sapa dey
I was working all day no holiday
But today we go party
So help me to call DJ yk
Faji faji
I Dey like to faji
So call everybody
To come to my party
Just imagine say we can’t imagine
But God forbid bad thing
I reject that kind thing
Closer closer
Bring your body come close
Your Body come close
Bring your body come closer oh oh
As a frequent flyer I do it properly
Come to my airparty
If you no fine then you better leave
You no be VIP
Taking you all around oh
Giving you dolls and pounds oh
I love the way your buddy bounce oh
No gimme heart attack oh
Faji faji
I Dey like to faji
So call everybody
To come to my party
Just imagine say we can’t imagine
But God forbid bad thing
I reject that kind thing
Closer closer
Bring your body come close
Your Body come close
Bring your body come closer oh oh
Written by: Sylvester Ogbu Adima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...