album cover
Rain
album cover
Rain adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Dapper Music & Entertainment tarafından 10 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıMr Bee
AlbümMr Bee
10 Ekim 2025
FirmaDapper Music & Entertainment
BPM109
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Intro]
Omo Iya Adewale oh
Where dem sexy gyal
[Verse 1]
100 for your percent
Wọn sọ mo dẹ ba bẹẹ
Baby dakun, baby dakun jẹ ki n gbori sori twins aya rẹ
Cover me blanket
Make I raise your toe straight to my neck
Abu Dhabi on a rooftop in a fancy loca' o
Oh ah
[PreChorus]
Alẹ yii a dun (O bebe)
My baby ma fọ (Bebe)
All the bad things wey you show me for Snapchat I go see live today (Day day)
Olo mi ṣa ma dan eleminado, o tun mọwa wu!!
Fly around the world we go come back ṣo mọ Naija dun
[Chorus]
Rain rain go away
Me and my baby want to play
Summer body ọmọge
Sexy Coca-Cola bottle shape
Mama mama mama yo
Naughty she dey do like ọgbanje
Make we feel like I dey space, Pluto, ṣe lo n gbe mi trabaye
[Verse 2]
Ṣebi Oluwa lo n ṣọ mi
Ani kori ma ma fọ mi
And as long as you dey for me lifestyle guarantee wa surely
Success for my life na summary
If you calm down you go really enjoy me
Ṣatarata ma yi lata I like the way you no dey dull me
Oh ah
[PreChorus]
Alẹ yii a dun (O bebe)
My baby ma fọ (Bebe)
All the bad things wey you show me for Snapchat I go see live today (Day day)
Olo mi ṣa ma dan eleminado, o tun mọwa wu!!
Fly around the world we go come back ṣo mọ Naija dun
[Chorus]
Rain rain go away
Me and my baby want to play
Summer body ọmọge
Sexy Coca-Cola bottle shape
Mama mama mama yo
Naughty she dey do like ọgbanje
Make we feel like I dey space, Pluto, ṣe lo n gbe mi trabaye
Written by: Adewale Atanda
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...