album cover
Mistake
24.463
Music
Mistake adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Berri-Tiga Under Exclusive License To ONErpm tarafından 11 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıMistake - Single
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:10 - 00:15
Mistake geçen hafta yaklaşık 10 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:00
00:10
00:20
00:35
02:35
00:00
03:09

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Verse 1]
This is one of my mistakes
Loving you na mistake
This girl omo you too craze
Ahhhnnn
Uhh, I dey beg you in God's name
I no dey do again
I wan dey go ajeh
Abeg ohhh, yehhh
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
You stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
For yawa
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
You stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
[Verse 2]
Cause, I don learn my mistakes
Ahh, nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
Cause, I don learn my mistakes
Nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
[Verse 3]
Girly never contented
E be like she wan see me wreck
Fine skin girl wey yellow
But nothing dey inside her head oo
I no come this life cuz of you
I get girls wey dey for queue
You no fit come dey whine me, I no be Jew
I no dey do
I buckle my shoes and japa
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
You stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
For yawa
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
U stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
[Verse 4]
Cause, I don learn my mistakes
Ahh, nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
I don learn my mistakes
Nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
[Refrain]
I don learn ooo
I don learn ooo
I don learn oo
I don learn ooooooo no no
I don learn ooo
[Outro]
Aahhhh
I go love ooo
Ahh, ye
Don’t get it twisted
Love is sweet
Love is not sweet when money no dey
Hmm hmm
Dey play
Signal
Written by: Agada Blessed Obotu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...