album cover
Eko
album cover
Eko adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak AjDaMilitant tarafından 30 Eylül 2025 tarihinde yayınlandıEko - Single
30 Eylül 2025
FirmaAjDaMilitant
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Me and she been chill
‎Stay over for some days
‎Me and she were okay
‎Everything was okay
‎All of sudden she stop dey talk
‎And she been keeping her phone on lock
‎E be like I no get luck for love
‎I never dey love wey last for long
‎Giving her loving is not enough
‎I open my heart  I open door
‎Incase she change mind
‎She fit return
‎She broke my heart now
‎I carry cross
‎E be like sporty
‎My ticket cut
‎My eyes e don red
‎My body hot
‎See wetin this girl she don
‎De cause
‎I no get profit na only loss
‎Chorus:
‎De matter come
‎be like Dream
‎when she go
‎How could I just let go
‎I been calling your phone
‎She tell me say she dey for eko
Written by: Jonah Manasseh ahungur, Jonah Reuben
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...