album cover
Tomisona
16.194
Music
Tomisona adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Dvpper Digital tarafından 3 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıHustle Mode / Boss Mode
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:15 - 00:20
Tomisona geçen hafta yaklaşık 15 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:05
00:15
00:20
00:25
00:35
01:00
01:10
01:20
01:30
01:35
01:50
01:55
02:00
02:15
02:35
00:00
02:49

Şarkı sözleri

[Intro]
Ti mi ba lọ tọ mi sọna
Only you, only you
Only you I fit call on
Oh you already know oh oh oh oh
Jọ tọ mi sọna
Is Cazulee on this one o
Only you I fit call on
[Verse 1]
Who dey find money no dey sleep, who dey starve no dey hear preaching
Abi you wan tell me say you know Edo pikin wey no hear Pidgin
Me I just live my life on God since I know time na everything
Ye ye
Ṣebi ma person wey bellefull wey go get power to get striching, ye
[Verse 2]
To all of my n***a from my day one
Base on believe a ṣi ma le wọn
Even if e take 2 years na one second e go sup
Ọmọ ọba a ko le gbebọn
Ọmọ orogun to loyal ko mọṣẹ kọ
O tori bomi gbigbona o ma ti kẹkọọ
Ọmọ ajẹpako lọmọ iya ẹlẹkọ
No competition orin ma mo fẹ kọ
[Chorus]
As I de go o ṣọ mi
Bi mi ba lọ tọ mi sọna
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
Ti mi ba ṣina tọ mi Oluwa
Jọwọ tọ mi sọna
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
[Verse 3]
Ṣebi you know blood no be zobo
Only money be the koko
When I feel like I dey go slow
I pray to Jah and I wait for akoko
[Verse 4]
So I say oh Lord, ye
Gbadura mi ah
Man dey grind 24/7 everyday o dẹ gbadura mi ah
and I be last man standing
I don’t even notice say you don’t even like me
Only me understand me
When the problem comes, I know only me gat me
When I walk through valley of the shadows of death
Ko ma sẹni ba mi ṣọrẹ
Only my brother was there
Me I no go fit to forget you
[Chorus]
As I dey go o ṣọ mi
Bi mi ba lọ tọ mi sọna
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
Ti mi ba ṣina tọ mi Oluwa
Jọwọ tọ mi sọna
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
[Outro]
To all of my n***a from my day one
Base on believe a ṣi ma le wọn
Even if e take 2 years na one second e go sup
Ọmọ ọba a ko le gbebọn
Written by: Cazulee
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...