album cover
Tomato
10
Afro-Beat
Tomato adlı parça albümünün bir parçası olarak Davecash Global Music tarafından 17 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıHustle / Tomato - Single
album cover
Çıkış Tarihi17 Ekim 2025
FirmaDavecash Global Music
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Davecash
Davecash
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oladipupo David Abiodun
Oladipupo David Abiodun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Borbyy
Borbyy
Co-Producer
Sound Psycho
Sound Psycho
Assistant Producer

Şarkı sözleri

Borbyy don't play
Davecash
Said I'll never fall in love
I've never been with the right one
They all do me wrong
They all do me wrong
'Cause when I love I put jara on top
They here for mi money take it all then BOB
Wetin my ex do me make me visit doctor
My body went down on too many liquor
I cried
I wan mad
She wan omahlay me make me sad
Na soso river comot for mi eyes
O dun mi se she break my heart
That kind Parol no palash oo
And that kele I don use am brag oo
E get this new girl wey dey enter my eyes
But she too dey do shakara
Hello Toyin tomato
Mami I'm talking to you
I can't stand cause the boy as fallen for you
Got eyes of an angel
Make you give me chance je gbe e debe
Hello Toyin tomato
Mami I'm talking to you
I can't stand cause the boy as fallen for you
Got eyes of an angel
Make you give me chance je gbe e debe
If you give me chance
Ani mo ma latan
Me I really like you but ma fi mi sako
I'm the perfect guy for you te le mi kalo
I no be Mayorkun Ori iyami o leko
A fada fada
Butterfly in my belly
C laba laba
You shine bright o Shana oo
We can do it in the room enter parlor
Ko ma salo o
I cried
I wan mad
She wan omahlay me make me sad
Na soso river comot for mi eyes
O dun mi se she break my heart
That kind Parol no palash oo
And that kele I don use am brag oo
E get this new girl wey dey enter my eyes
But she too dey do shakara
Hello Toyin tomato
Mami I'm talking to you
I can't stand cause the boy as fallen for you
Got eyes of an angel
Make you give me chance je gbe e debe
Hello Toyin tomato
Mami I'm talking to you
I can't stand cause the boy as fallen for you
Got eyes of an angel
Make you give me chance je gbe e debe
I cried
I wan mad
She wan omahlay me make me sad
Na soso river comot for mi eyes
O dun mi se she break my heart
That kind Parol no palash oo
And that kele I don use am brag oo
E get this new girl wey dey enter my eyes
But she too dey do shakara
Psycho
Written by: Oladipupo David Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...