album cover
REVIVAL
4
Afro-Beat
REVIVAL adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak YESHRAFF tarafından 31 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıREVIVAL - Single
album cover
Çıkış Tarihi31 Ekim 2025
FirmaYESHRAFF
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM127

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Mushraff
Mushraff
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samu Joonatan Turunen
Samu Joonatan Turunen
Songwriter
Mushraff
Mushraff
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Samondatrack
Samondatrack
Producer

Şarkı sözleri

Yh I don get my fix of ladies
See no reason be acting shady
I don impress my beats done lately
You no fit come my side you a baby
Hustle and grind keep the steez on daily
I no dey fight I dey fix my play list
Whenever we drop track please just save it
Revival , tops hits display list
Adey come dem they hide their face
Person no fit tell me when for drop my case
I might I might launch a bait , you get my heart even when I suffocate
I saw many things wey dey make me feel grace
Opened your locker , oya see disgrace
Leader no go ever fight for e place
Apologies but you miss your date
I got a season lemme show you
Wanna love ya just like I know ya
Address you in pink and treat you loyal
I might call you in the portal pass you goyard
Send a lawyer this here love Yh
Cause paranoia , will annoy ya
Get withdrawal if I ain't there to enjoy ya
I got a season lemme show you
Wanna love ya just like I know ya
Dress you in pink and treat you loyal
I might call you in the portal pass you goyard
Send a lawyer this here love Yh
Cause paranoia , will annoy ya
Yh I don get my fix of ladies
See no reason be acting shady
I don impress my beats done lately
You no fit come my side you a baby
Hustle and grind keep the steez on daily
I no dey fight adey fix my play
Whenever we drop track please just save it
Revival , tops hits display list
Adey come dem they hide their face
Person no fit tell me when for drop my case
The time is now, fly
forgive but I'll protect the fire
G position with Roman empires
Made in image of Holy textiles
I done been at the top of the high
Salone rhythm we stretching the lines
Whole bunch of lies you stepping in pies
It's my season cause adon dey cry
I don get my fix of ladies
See no reason be acting shady
I don impress my beats done lately
You no fit come my side you a baby
Hustle and grind keep the steez on daily
I no dey fight adey fix my play
Whenever we drop track please just save it
Revival , tops hits display list
I dey come dem they hide their face
Person no fit tell me when for drop my case
Written by: Mushraff Mansaray, Samu Joonatan Turunen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...