album cover
Chuson
1
Music
Chuson adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Flowboihamal tarafından 29 Ekim 2025 tarihinde yayınlandıLifestyle - EP
album cover
Çıkış Tarihi29 Ekim 2025
FirmaFlowboihamal
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Flowboihamal
Flowboihamal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adebambo Dikko
Adebambo Dikko
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
LordIce
LordIce
Producer

Şarkı sözleri

Verse 1
Glue to my work i keep it on a looo
Bands for bands mio jisoro
Day and night i just dey on kpoli
Keep it rolling … do me magic
Hold me this no be covid
No dey calm down gbe won sare sonic
Mio funny …don’t joke with my money
Babalaye bam bam wetin dem dey call me
All for the paper chasin am on the run
Lama of Lagos Bofan Eje gan gan
With this group no anxiety.. be ready
We do no felony .. puff pass and we jolly (eh)
Blessings follow me.. walk with me
Even tho i contemplate stopping this
Looking fresher than baby’s b
Hugs to my melody
Ahhh ahhhh
(Chorus)
Run joziiiii chuson
Four grams ninu backwoods am jonzin
Always with my goons laye mio lonely
Ehn ehnn … don’t you ignore me
Run joziiii chuson
Four grams ninu backwoods am jonzin
Always with my goons never mio lonely
Omoshalewa don’t you ignore me
V2
I like.. the way.. you dey.. gum body
You know..the vibe.. sabi your person
Anywhere me i dey money
Owo nwole aje na blessing
Like i say i dey dey on my day
Every other day mo shere mio gbolude
Living through many tins can’t complain
We all are the same .. so i gas appreciate
Pray to jah for better days
Am alive and am healthy
Wanna travel many cities far away
On my way no delay
Pray to jah for better days
Am alive and am healthy
Wanna travel many cities far away
On my way no delay
(Chorus)
Run joziiiii chuson
Four grams ninu backwoods am jonzin
Always with my goons laye mio lonely
Ehn ehnn … don’t you ignore me
Run joziiii chuson
Four grams ninu backwoods am jonzin
Always with my goons never mio lonely
Omoshalewa don’t you ignore me
Written by: Adebambo Dikko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...