album cover
CRIME
13
World
CRIME adlı parça albümünün bir parçası olarak 1LaNe Distro tarafından 13 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıCRIME - Single
album cover
Çıkış Tarihi13 Kasım 2025
Firma1LaNe Distro
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM89

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Kaey
Kaey
Vocals
Nosa Ade
Nosa Ade
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Success Okekeninyohe ijeh
Success Okekeninyohe ijeh
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Nosa Ade
Nosa Ade
Producer

Şarkı sözleri

No be say that other bèbè
Ever fit to treat you better
Know me I go dey here
I go dey here through the stormy weather
Hold on,
what you mean when you say you love her
How come,
Everything don become so bitter
Everyday
I just wan dey wake up see your face
Even if the world gon’ end today
You’re the only thing wey go make me stay
Make me stay
Everyday
I just wan dey wake up see your face
Even if the world gon’ end today
You’re the only thing wey go make me stay
Make me stay
Oh don’t play
No games
I know say you go come right back
When you walk away
So stay
I’m hoping we could make this work
Tell me wetin dey your mind
Make you no waste my time
If loving you na crime
You no go see my brake light
Tell me wetin dey your mind
Make you no waste my time
If loving you na crime
You no go see my brake light
Things no dey the same
You don become someone else
I don’t wanna leave you hanging
But if you no behave I’m sorry
So what does this mean for us
Shey make I carry my cross
Watching you turn to dust
In my head
You’re gone
Everyday
I just wan dey wake up see your face
Even if the world gon’ end today
You’re the only thing wey go make me stay
Make me stay
Everyday
I just wan dey wake up see your face
Even if the world gon’ end today
You’re the only thing wey go make me stay
Make me stay
Tell me wetin dey your mind
Make you no waste my time
If loving you na crime
You no go see my brake light
Tell me wetin dey your mind
Make you no waste my time
If loving you na crime
You no go see my brake light
Written by: Success Okekeninyohe ijeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...