album cover
Macabre
43
World
Macabre adlı parça albümünün bir parçası olarak Tomusilo tarafından 30 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıRAGE LORD
album cover
AlbümRAGE LORD
Çıkış Tarihi30 Kasım 2025
FirmaTomusilo
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM180

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Lil Manna
Lil Manna
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uchenna Manna Tomusilo
Uchenna Manna Tomusilo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Uchenna Manna Tomusilo
Uchenna Manna Tomusilo
Producer

Şarkı sözleri

Gold on teeth
Karat karat
100 degrees
Faya faya
Roll up the windows
Higher higher
Roll up the jumble
Fatter fatter
I no de gree
For nobody
Over sabi
Dey my body
I never see
Who do am like me
Comot body
Leave am for me
Koloyewon
Mosofuon
Most wanted
Expensive
I'm counting
My blessings
The girls them
They fainting
Pull up tonight
Come with the vibe
Relax your mind
I'll take my time
You look so fine
Your body divine
Get on the dice
Snort on the line
I de all abouti
My money my money
No go tell me story
Water passi garri
Vetements Balenci
Giuseppe Zanotti
Azonto anoti
All my hoz are naughty
Soh lah ti Soh lah ti
Smoking on sati
Sipping on tha zombie
Cracking on your shawty
'Way she de Collect
The banana like monkey
She calli me zaddy
I give her allawi
Money full my body
Money full my body
Koloyewon
Mosofuon
Most wanted
Expensive
I'm counting
My blessings
The girls them
They fainting
Pull up tonight
Come with the vibe
Relax your mind
I'll take my time
You look so fine
Your body divine
Get on the dice
Snort on the line
I de all abouti
My money my money
No go tell me story
Water passi garri
Vetements Balenci
Giuseppe Zanotti
Azonto anoti
All my hoz are naughty
Soh lah ti Soh lah ti
Smoking on sati
Sipping on tha zombie
Cracking on your shawty
'Way she de Collect
The banana like monkey
She calli me zaddy
I give her allawi
Money full my body
Money full my body
Written by: Uchenna Manna Tomusilo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...