album cover
World
260.961
Afro-Beat
World adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Lyripedia Records tarafından 17 Ekim 2024 tarihinde yayınlandıWorld - Single
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:10 - 00:15
World geçen hafta yaklaşık 10 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:00
00:10
00:50
00:55
01:15
01:25
01:30
01:50
02:00
02:05
02:20
02:30
02:45
02:50
03:00
03:25
00:00
03:33

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Urban Chords
Urban Chords
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olajide Emmanuel Ajayi
Olajide Emmanuel Ajayi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Emanvee
Emanvee
Producer

Şarkı sözleri

Hmmmmmmmmmmmmmmm
If I ever deceive the earth
I no fit deceive my soul
If I ever fall for the world
I no fit fall for myself
If I ever run from the world
I no fit run from my soul
Even if no shadow follow me
I go still dey see myself
Simantiniyana
Word wey go happen don dey happen
Simantiniyana
Ya maami vision no be lie
Look the lens, snap am, say "cheese"
Dem talk say everything wey lens dey see go speak
Dem oga for abroad
Man dey marry man, woman dey marry woman
Nobody fear Baba above, na only death dem dey fear
Pastor dey use juju power
Papa dey touch pikin
People dey waka go shrine of Satan
Big man dey kneel for Lucifer
If I ever deceive the earth
I no fit deceive my soul
If I ever fall for the world
I no fit fall for myself
If I ever run from the world
I no fit run from my soul
Even if no shadow follow me
I go still dey see myself
Simantiniyana
Word wey go happen don dey happen
Simantiniyana
Ya maami vision no be lie
Camera still dey talk truth
Snap am, e no dey hide anything
Dem oga for abroad still dey
Man join man, woman join woman
People don forget Baba
Only grave dey fear dem
Pastor dey play dark hand
Papa dey spoil pikin
Plenty dey kneel for darkness
Rich man dey hail Lucifer
Simantiniyana
Word don come to light
Simantiniyana
Ya maami vision no be lie
Written by: Olajide Emmanuel Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...