album cover

Pack Am

37Afro-Beat2025
album cover
Pack Am adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Play Nation Rich Gang tarafından 28 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıPack Am - Single
Yayın Tarihi28 Kasım 2025
FirmaPlay Nation Rich Gang
DilEnglish
BPM113
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Wayy
Nor be lieeee
Governor governor
Governor governor
Governor governor
Governor governor
Governor governor
For all the ballers
E get as we Dey run am
Sickest in the game
Based on how much we Dey COUGH out
As we Dey fall in Naso Dorime Dey fall out
They Dey run am once in a while
We Dey run am on a normals
Ehnn
Whiskolowhiska
(Check)
My life; bad energy resistant
(check)
Vibe na gift and na Me be Father Christmas
(Check)
Na the reason your girl get Dubai visa
(Check)
If you know you know
If you know you know
Canada visa
(check)
If you know you know
If you know you know
Santorini visa
(check)
If you know you know
If you know you know
Paris visa
(check)
If you know you know
If you know you know
If you know you know
Casamigos, Amigos, habibi altogether
(That’s wassup)
We Dey for VIP Dey mark attendance
We no send agenda
(That’s wassup)
They fit Dey lie say we stingy
But they no fit lie say we no hot again
(That’s wassup)
Nothing Dey bubble
Table still empty
But like sweet opueh
I DON COME
Me and my guys
Don pack am for for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Me and my guys
Don pack am for for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
For all the ballers
E get as we Dey run am
Sickest in the game
Based on how much we Dey COUGH out
As we Dey fall in Naso Dorime Dey fall out
They Dey run am once in a while
We Dey run am on a normals
Ehnn
Whiskolowhiska
(Check)
My life; bad energy resistant
(check)
Vibe na gift and na Me be Father Christmas
(Check)
Na the reason your girl get Dubai visa
(Check)
If you know you know
If you know you know
Canada visa
(check)
If you know you know
If you know you know
Santorini visa
(check)
If you know you know
If you know you know
Paris visa
(check)
If you know you know
If you know you know
If you know you know
(check)
If you know you know
If you know you know
Canada visa
(check)
If you know you know
If you know you know
Santorini visa
(check)
If you know you know
If you know you know
Paris visa
(check)
If you know you know
If you know you know
If you know you know
I’m a billion up and counting
One bad boy twenty five baddies
If it’s not action you are barking
I’m on high speed
I don’t want traffic
Came in a black Benz
Left in a whitee
Can you imagine
Looking like magic
My ginger na reflex, no practice
Enough to keep a girl Dj scratching
Casamigos, Amigos, habibi altogether
(That’s wassup)
We Dey for VIP Dey mark attendance
We no send agenda
(That’s wassup)
They fit Dey lie say we stingy
But they no fit lie say we no hot again
(That’s wassup)
Nothing Dey bubble
Table still empty
But like sweet opueh I DON COME
Me and my guys
Don pack am for for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Me and my guys
Don pack am for for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
Pack am for millions
 
Nor be lieeee
Governor governor
Governor governor
Governor governor
Governor governor
Governor governor
If you know you know
If you know you know
(Check)
Written by: Collins Osazuwa Oviawe, Niyi Lawal, William Hlongwane

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...