album cover
Gobe
20.955
Music
Gobe adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak OVA MUSIC tarafından 26 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıRETRO
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:25 - 00:30
Gobe geçen hafta yaklaşık 25 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:00
00:25
00:35
01:15
00:00
02:03

Şarkı sözleri

[Intro]
Kasala gobe
Kpo kpo kpo kpo
See gobe
Eh ya, eh ya, eh ya, eh ya, eh ya, eh ya
Kasala gobe, yebo
Kpo kpo kpo kpo
[Verse 1]
Gobe
Kasala gobe
Gobe (Gobe)
Dislocay all my thinking papasupe
Bambi, Bambi wa n'bi ba mi ge
Get large income
Wey dem no fit stop
Me I getti God for the corner
For the corner
Hmm, rotay rotay rotay rotay rotay (Yebo)
Back and forth e dey cause gobe
O ṣe, o ṣe, o ṣe, o ṣe, o ṣe
Ọmọ to wọ fila yẹn ki lo gbe
Ah hmm, referee go dey
Knack am belle pikin go dey
Jaye foreign Saint Tropez
Jẹ a lọ Fiji ko si gobe
Uh wa!
[PreChorus]
Ọmọ you just dey wow you dey wow me
This your bottom just dey wow e dey wow me
Way you move your body wow e dey wow me
Girl your pattern wey I see wow you know
Kasala gobe
[Verse 2]
Ani mo fọ ehn
You shining like trophy
Oh my God see this orente jẹ n whisper si ẹ leti
(Whisper)
Esprit de corps ehn
Buga si wọn loju wọn ti fọ
T'ọn ba bẹ pana cigar mọ wọn leti (Yebo)
Uh wa!
[Chorus]
Ọmọ you just dey wow you dey wow me
This your bottom just dey wow e dey wow me
Way you move your body wow e dey wow me
Girl your pattern wey I see wow you know
Kasala gobe
[Outro]
Eh ya, eh ya, eh ya
Eh ya, eh ya, eh ya
Eh ya, eh ya, eh ya
Eh ya, eh ya
kasala gobe
Ọmọ ọlọpẹ bi ti Baptista
Fidi gbe mi lọ jupiter
Oh my God you're so naughty
Ṣedi balabala ko le gba visa
Written by: Fowowe Oyedapo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...