album cover
Daddy Daddy
105
Christian & Gospel
Daddy Daddy adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Josh Bowale tarafından 28 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıDaddy Daddy - Single
album cover
Çıkış Tarihi28 Kasım 2025
FirmaJosh Bowale
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM103

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Josh Bowale
Josh Bowale
Choir Director
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Adebowale
Joshua Adebowale
Songwriter
Josh Bowale
Josh Bowale
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Josh Bowale
Josh Bowale
Producer
Mikychords
Mikychords
Co-Producer

Şarkı sözleri

Daddy Daddy
The things wey You do for me
Just dey blow my mind
Daddy Daddy
The things wey You do
Dey blow my mind yeah
Daddy Daddy
The things wey You do for me
Just dey blow my mind
Daddy Daddy
The things wey You do
Dey blow my mind yeah
Make I tell you one story
Wetin He do for me
Wetin my eyes don see
He don change my story
From glory to glory
Nobody to somebody
Surely grace and mercy follow me
Everywhere they follow me
Daddy Daddy
The things wey You do for me
Just dey blow my mind
Daddy Daddy
The things wey You do
Dey blow my mind yeah
In everything I do
Na You I sha dey see
Everywhere I go Lord
Na You I still dey see
Joy unending
Grace amazing
Plenty blessings
I don’t deserve ‘em
Oh Lord I’m grateful
Daddy Daddy
The things wey You do for me
Just dey blow my mind
Daddy Daddy
The things wey You do
Dey blow my mind yeah
Blessing Blessing follow me
Favor favor follow me
All I see is victory
Alubarika
Alubarika
Blessing Blessing follow me
Favor favor follow me
All I see is victory
Alubarika
Alubarika
Written by: Joshua Adebowale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...