album cover
Update
7
Afro-Beat
Update adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak DZSC tarafından 15 Aralık 2025 tarihinde yayınlandıOnit7Days Album
album cover
Çıkış Tarihi15 Aralık 2025
FirmaDZSC
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM111

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Sharpstaa
Sharpstaa
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ogbu izuchukwu Barnabas
Ogbu izuchukwu Barnabas
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
FB
FB
Producer

Şarkı sözleri

Fb the beat killer
Get it
Way
Onit
Hair cut in a yacht
Na sharpi dey here incase you dey ask
Way never die for a nyansh
Maka ijili ego iga ebu bigger ass
Bro
Every thing na cash
Apart from life I don't care what you have
Heh I want all the bags
I no fit dey make my mother dey starve
Money go whine you but no panic
Nwe hope onye ji ego no dey sing off beat
Tight up your screw ka ndi mechanic
Maputa na street chuba your calling
Last time I checked joy bialu early monday morning
Zero competitor maka adi after all the money
Onye kene sunny sunny ekene ya abulo forming
Way oweh ka uwa di
Ehhhh
I no want get money die
Get money die get money die
I just want get money guy
Get money guy get money guy
I no want see money die
See money die see money die
I just want make money guy
Plenty money
I want make money guy
Big Mike get money man
Dato dato dato big mike odogwu
Akubig big money man
Onyi ego onye ego onye ego
Okenwa malay big money man
Okpataozuora okenwa connect
Some people them see money mad
Chai them see money mad
Give me update
Give me update
But gimme wetin follow am
Give me update
Give me update bikonu oh
But gimme wetin follow am
Nyem nu update
Nyem nu update ki ni ko
But give me wetin follow am
Nyem nu update
Nyem nu updat biko nu ooh
But give me wetin follow am
Okocha no be taribo west
Both of them are ballers brother gimme connect
Padon my manners you know man dey stress
You know say man dey vex
I just want come correct
Na wetin blongs to me I want come collect
Shut down east and west
Oga ndi oga padi mi bu onyi west
Osi m am proud of you because you dey represent
Enugu migos
Adim amaja who goes
Ekwechim na this hustle jalingo
Enugu migos
Adim amaja who goes
Ekwechim na this hustle jalingo
Onit
Dzscbaby
Anyi ana be nne anyi
Na anyi agujugo biko oh
Onit
Written by: Ogbu izuchukwu Barnabas
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...